Men dey useless sometimes sha... e get some wey no sabi the full name of their guy of 2+ years...
Dem don dey call am him nickname since time... never found out the niggas real name...
You no go know say the Udokanma Arinze na your guy because na "Arizona" you use know am
Dem don dey call am him nickname since time... never found out the niggas real name...
You no go know say the Udokanma Arinze na your guy because na "Arizona" you use know am
Some people find out their guys surname when they see his wedding IV sha.
Thank God for facebook and bank alert.
"Baba your name na Odinkonigbo?"
Thank God for facebook and bank alert.
"Baba your name na Odinkonigbo?"
Men go want file missing person report, the whole hostel no go sabi the guy full name:
Them go dey tell police say them dey find "Skippo" or "Chairman"
Constable go just confuse
Them go dey tell police say them dey find "Skippo" or "Chairman"
Constable go just confuse
Some of the replies remind about how parents come to look for their sons in hostel and no one knows any “Edward Olakunle Oladipupo”.
E go come be like say the guy no dey come school.
Meanwhile, everybody for school sabi am as “2 Pac”, if you like no carry your son pics come.
E go come be like say the guy no dey come school.
Meanwhile, everybody for school sabi am as “2 Pac”, if you like no carry your son pics come.