List of mad people in Lagos!

1. People that eat two shawarma

2. ‘Brother excuse me, I’m a graduate from Ibadan and I lost my documents’

3. House Agents

4. People selling drug inside bus especially mustard seed from Jerusalem
5. The people that did recording of drug they play at Busstop

‘If your belle Dey scratch you, aunty..brother Na staphylococcus aureus come see doctor’
6. People that enter Okada with strangers

7. People that wear tie and suit, carry briefcase to market Jedi, kolanut extract and ginseng

8. People that eat corn on the road

9. People that enter 100 naira danfo with 1000 naira note
10. Motivational speakers

‘If you see it you can dream it. If you dream it you can see it. If you see it you can feel it. The success of a man is in the drive of his dream’

Oga mi I no get motor..talk more of my dream
11. People wey Dey sell car

‘My brother the only problem with this car Na the steering, tyre and the Ac but if you get money just change the engine’
12. People wey Dey thief meat for owambe

13. Omo onile

14. People wey Dey do POS

15. Barbers

‘Oga Na your head shape make me give you this cut...Na Obama style’
16. People wey get electronic shop for Alaba

17. People wey Dey collect lift from stranger

‘Are you going my way’

‘No..I’m going for ogboni meeting but I can drop you’

‘That’s so kind of you..thanks’
18. LASTMA

19. Roadside prophets
‘Sister I see something for you, your car go get accident ...you need do cleansing’

Sister no get even bicycle
20. People wey Dey cook off white Jollof rice

21. The whole of Lagos
You can follow @IrunmoleWeil.
Tip: mention @twtextapp on a Twitter thread with the keyword “unroll” to get a link to it.

Latest Threads Unrolled: