The only advice I have is for niggas.
If you open the relationship, na you go suffer am pass.

While your madam dey get appointment every 3 days, you go just dey Tinder dey swipe right dey go 💀
Dem no dey tell person, sha.
Na you wey open go come dey beg say make you lock am back.

Of which, madame don dey streets, dey enjoy dey go.
Niggas dey quote tweet with 'speak for yourself' as if we no sabi how supply and demand dey go for streets.
Are niggas being dishonest or what?

Why you think say boys dey run catfish account with female pictures?

Make you change your avi to babe picture and see how many unsolicited DMs you go dey receive per day.
You can follow @oluafolabi.
Tip: mention @twtextapp on a Twitter thread with the keyword “unroll” to get a link to it.

Latest Threads Unrolled: