Tag your friend for comment section, no talk anything, make dem find their gang.
.
.
#streetchurch #TheStreetSeries
These ones dey explore pass anything, maybe na for the small chops or dem just like variety.
Daraprim things, IYKYK
Well done o, God sabi your house address.
Grace cover you o but dey try reach church quick
Wehdone sir, wehdone ma! Una do well
No forget say na iron dey sharpen iron.
Tip: mention @twtextapp on a Twitter thread with the keyword âunrollâ to get a link to it.