My funny conversations with God, A Progressive Thread:
Me waiting on God to reply after texting him & #39;when?& #39; since morning.
Me waiting on God to reply after texting him & #39;when?& #39; since morning.
& #39;Ah God, person yab me today, called me wisp of fog wey just see Sun small before ee caput
https://abs.twimg.com/emoji/v2/... draggable="false" alt="😭" title="Laut schreiendes Gesicht" aria-label="Emoji: Laut schreiendes Gesicht">& #39;
& #39;na James 4:13-15 MSG I see am oo, ah on top say I forget talk God-willing or by God& #39;s grace, hian I chop my L sha, next time I go remember talk am BY GOD& #39;S GRACE
https://abs.twimg.com/emoji/v2/... draggable="false" alt="🙄" title="Gesicht mit rollenden Augen" aria-label="Emoji: Gesicht mit rollenden Augen">& #39;
& #39;na James 4:13-15 MSG I see am oo, ah on top say I forget talk God-willing or by God& #39;s grace, hian I chop my L sha, next time I go remember talk am BY GOD& #39;S GRACE
& #39;Ehen God, as e dey be, teach me how to love cus as I dey laidis, I no too sabi am, to even love myself e hard so how I wan take love my neighbor who no even rate me, make I no even talk enemy wey na die by fire pikin don learn from small& #39;
& #39;Love like that one for Romans 12:9-10& #39;
& #39;Love like that one for Romans 12:9-10& #39;
& #39;God I hail oo, my head dey ground, my hands twale to you
https://abs.twimg.com/emoji/v2/... draggable="false" alt="🙇" title="Sich tief verbeugende Person" aria-label="Emoji: Sich tief verbeugende Person">
https://abs.twimg.com/emoji/v2/... draggable="false" alt="🙌" title="Erhobene Hände" aria-label="Emoji: Erhobene Hände">& #39;
& #39;abi how dem dey talk am for Yoruba: mo f& #39;ori bale, mo na owo s& #39;oke. Baba mi, your boy just dey oo, remember say I don get mighty tings for mind do this year, God plant me for ground well well make I turn forest
https://abs.twimg.com/emoji/v2/... draggable="false" alt="🙏" title="Gefaltete Hände" aria-label="Emoji: Gefaltete Hände">& #39;
& #39;abi how dem dey talk am for Yoruba: mo f& #39;ori bale, mo na owo s& #39;oke. Baba mi, your boy just dey oo, remember say I don get mighty tings for mind do this year, God plant me for ground well well make I turn forest
& #39;eyy God, she reply me, God no let my market spoil if na this one go be my wife, because na very few dey waka jeje for the streets, the rest dey move mad
https://abs.twimg.com/emoji/v2/... draggable="false" alt="😅" title="Lächelndes Gesicht mit offenem Mund und Angstschweiß" aria-label="Emoji: Lächelndes Gesicht mit offenem Mund und Angstschweiß">& #39;
& #39;you sabi your boy, bless your boy with favour & grace for smart work wey dey my hand make I fit take care of this one& #39;
& #39;you sabi your boy, bless your boy with favour & grace for smart work wey dey my hand make I fit take care of this one& #39;
"God, epp me to cruise like @isaacbholu on February 14th, 2021!"
"Ah this guy na better cruise walahi, ye sorry God, truth to God na him I wan say, e ma binu Ọlọrun Oba mi
https://abs.twimg.com/emoji/v2/... draggable="false" alt="🙇" title="Sich tief verbeugende Person" aria-label="Emoji: Sich tief verbeugende Person">"
"Ah this guy na better cruise walahi, ye sorry God, truth to God na him I wan say, e ma binu Ọlọrun Oba mi
"Wahala for who no dey give gift to person for birthday oo!"
"Lol , God help me sha, teach me how to give!"
"Ki credit alert yen sha ma w& #39;ole si phone awon ore mi nigba gbogbo, ki a le jeri ifokanbale, ki a le ma jaiye lo!"
https://abs.twimg.com/emoji/v2/... draggable="false" alt="🙏🏾" title="Gefaltete Hände (durchschnittlich dunkler Hautton)" aria-label="Emoji: Gefaltete Hände (durchschnittlich dunkler Hautton)">
https://abs.twimg.com/emoji/v2/... draggable="false" alt="✌🏾" title="Siegeshand (durchschnittlich dunkler Hautton)" aria-label="Emoji: Siegeshand (durchschnittlich dunkler Hautton)">
https://abs.twimg.com/emoji/v2/... draggable="false" alt="💎" title="Edelstein" aria-label="Emoji: Edelstein">
"Lol , God help me sha, teach me how to give!"
"Ki credit alert yen sha ma w& #39;ole si phone awon ore mi nigba gbogbo, ki a le jeri ifokanbale, ki a le ma jaiye lo!"
"God how e dey be now? Which kind Marvelous God you be? You just dey Marvel me dey go! @captainmarvel no fit reach You at all
https://abs.twimg.com/emoji/v2/... draggable="false" alt="😂" title="Gesicht mit Freudentränen" aria-label="Emoji: Gesicht mit Freudentränen">"
"I thank You ooo!"
"I thank You ooo!"
"See ehn God, I wan level up, Chaii, I wan Chop Life, i no wan choke
https://abs.twimg.com/emoji/v2/... draggable="false" alt="💆" title="Person, der das Gesicht massiert wird" aria-label="Emoji: Person, der das Gesicht massiert wird">"
"from job/contract hunting to taking an uber to a job interview to riding my very own first ride, I sabi say You fit do am, I get faith in You! In Jesus Name, Amen!"
"from job/contract hunting to taking an uber to a job interview to riding my very own first ride, I sabi say You fit do am, I get faith in You! In Jesus Name, Amen!"
Omo God reply me oo
"You shall Earn in thousands first, then earn in millions"
Everywhere stew
https://abs.twimg.com/emoji/v2/... draggable="false" alt="😂" title="Gesicht mit Freudentränen" aria-label="Emoji: Gesicht mit Freudentränen">
https://abs.twimg.com/emoji/v2/... draggable="false" alt="✌🏾" title="Siegeshand (durchschnittlich dunkler Hautton)" aria-label="Emoji: Siegeshand (durchschnittlich dunkler Hautton)">
https://abs.twimg.com/emoji/v2/... draggable="false" alt="💎" title="Edelstein" aria-label="Emoji: Edelstein">
"You shall Earn in thousands first, then earn in millions"
Everywhere stew
"God, I mean, o wrong now!! See tension everywhere like wahala no dey finish"
"Me oo, I wouldn& #39;t mind a whole lady pree me up & ask me to be her val, I will say yes now now now because, enough is enough. Periodt."
"Me oo, I wouldn& #39;t mind a whole lady pree me up & ask me to be her val, I will say yes now now now because, enough is enough. Periodt."
God, this bro couldn& #39;t have said my prayer point any better
https://abs.twimg.com/emoji/v2/... draggable="false" alt="💎" title="Edelstein" aria-label="Emoji: Edelstein"> https://twitter.com/MorrisBaker_/status/1352881889208627200?s=19">https://twitter.com/MorrisBak...
Omoooooo
https://abs.twimg.com/emoji/v2/... draggable="false" alt="😮" title="Gesicht mit offenem Mund" aria-label="Emoji: Gesicht mit offenem Mund">
https://abs.twimg.com/emoji/v2/... draggable="false" alt="😮" title="Gesicht mit offenem Mund" aria-label="Emoji: Gesicht mit offenem Mund"> Sorry God, my eyes don red from all these red bulb shallenge - God have mercy & keep me from my very own evils
https://abs.twimg.com/emoji/v2/... draggable="false" alt="🙏" title="Gefaltete Hände" aria-label="Emoji: Gefaltete Hände">
No be say I no like wetin I see, I just no want problems, me sef wan reach heaven
https://abs.twimg.com/emoji/v2/... draggable="false" alt="💆" title="Person, der das Gesicht massiert wird" aria-label="Emoji: Person, der das Gesicht massiert wird">
No be say I no like wetin I see, I just no want problems, me sef wan reach heaven
Fudge, just saw my ex once again.
God you& #39;ve gotta explain what& #39;s happening, which demon or angel is making moves in the spiritual realm and affecting my physical realm?
Ehn?!
https://abs.twimg.com/emoji/v2/... draggable="false" alt="😒" title="Unerfreutes Gesicht" aria-label="Emoji: Unerfreutes Gesicht">

Omoooooo x ungantable billions
I& #39;m alive oo, ah na God do am ooo, me wey don reason go heaven? Omooooo, my God take mercy & grace put oil for my head oo, baba God, Nagode!
https://abs.twimg.com/emoji/v2/... draggable="false" alt="🙌" title="Erhobene Hände" aria-label="Emoji: Erhobene Hände">
https://abs.twimg.com/emoji/v2/... draggable="false" alt="🙌" title="Erhobene Hände" aria-label="Emoji: Erhobene Hände">
https://abs.twimg.com/emoji/v2/... draggable="false" alt="🙇" title="Sich tief verbeugende Person" aria-label="Emoji: Sich tief verbeugende Person">
https://abs.twimg.com/emoji/v2/... draggable="false" alt="🙇" title="Sich tief verbeugende Person" aria-label="Emoji: Sich tief verbeugende Person"> – bei Ogun State House of Assembly
I& #39;m alive oo, ah na God do am ooo, me wey don reason go heaven? Omooooo, my God take mercy & grace put oil for my head oo, baba God, Nagode!