To @burnaboy : A short story, titled “Twice as Tall”:

This is album is WAY TO BIG to ignore. ONYEKA sef feel am, she say “Shank, No vex. Help me Off the ALARM CLOCK make I hear gbedu”. I say “WONDERFUL! Make I off alarm by this time?”😂💔

She say “It’s 23’Oclock,LEVEL UP boy,
Me boy?😂💔 You know my age? but Anything for yansh sha😂

I off the alarm, I start to dey write my poem. I called it “NAUGHTY BY NATURE”. Small time, morning don come. Damn!, TIME FLIES. I no even get time to “BEBO”😂💔

Onyeka just dey look me. I say “No vex”. She say,
“I NO FIT VEX”, but WETIN DEY SUP?”😂💔

All this PH babes no go kill person😂💔

I say okay, go buy MONSTER make we do 1 round”

She say, “MONSTERS YOU MADE?”. This one na goat sha, how I go do monster? When no be sobo😂💔
I say, “no worry, I won’t BANK ON IT”

As we dey do. 2secs, she say “Shank, you no put COMMA for this your poem?”😫

Wtf?!🥺 I Dey knack you, You dey read poem?

Damn! I need my small Johnny to be #TwiceasTall
REAL LIFE story though😂❤️
You can follow @shank_comics.
Tip: mention @twtextapp on a Twitter thread with the keyword “unroll” to get a link to it.

Latest Threads Unrolled: