My guy, my darling, I understand that you have a great hustle spirit.

I love your drive and how you always put in the work.

All that sef dey.

However, abeg, dey try back everything up with prayer.

Na beg I dey.

The tin bin get reason.
1.
No be until you climb mountain go pray.

That prayer before you step out. That prayer before you sleep. That conversation you have with God before you make an important decision.

None is lost oh!

You see this world wey we dey so, na everybody get one kain back up or the other
2
Make God your own back-up by carrying Him along, via communication in the place of prayer.

You get correct skills? That one sef dey my G?

Work dey go smoothly? We thank God dear.

But you remember wetin Bible talk? No be by who sabi run pass (Rom. 9:15)
3.
If you bin dey wonder, "What should I be praying for everyday sef?"

Pray for:
- God's mercy
- Good health
- Brain-bursting ideas
- God's mercy again
- Your fam (if you get)
- Direction
- Favor
- Helpers wey no go stress your life
- Have I mentioned God's mercy?

Keep praying!
4.
You can follow @Papi_theGreat.
Tip: mention @twtextapp on a Twitter thread with the keyword “unroll” to get a link to it.

Latest Threads Unrolled: