OK. What happened was that, Stonebwoy called Shatta say make dem go together wey shatta say nah he for see Daavi first. So as he go buy the gob3 no den some bhim native bi dey there wey he say make he buy some go give Stone, he go pay....make asip wine come🏃🏃😂
Wey the nigga say make he do am 1.50p de3 4 sake of rydee Stone get appetite. That was what he was saying in the #Putuu song. 😂So them do everything fini wey Shatta lef.
So he reach the place for the rehearsal wey he talk stone say somebro buy some give am. As them open the thing wey the flavor pass Angel ein nose. He was flabbergasted. 😂
So he talk stone say he go chop. Wey then stone too send some guy bi say make he go buy some give am. So when Angel said he go chop, there norr wey Stone take give am.
So now stone dey wej make the nigga bring ein own.

Relax aget call adey come😂😂.. I need the update đŸ€Ł
Alright let's continue. Sorry for the delay. Had to confirm the info first.

So the nigga that Stone sent too as he dey go no he spot some nice lady bi.
Your man too ein wickness bi ass wey the shoddy too load am.

Asure say den she for get twin but God change ein mind wey He carry ein sisto ein own add ein own.
Your man see wey He conf. He vibe am wey he get ein number.

Now he go Daavi ein side there norr the food fini sake of he delay.
So he went back and told Stone. But then Angelo chop the 3 wey elef 1.

Wey as the thing do, Angel for look sharp then take the one give Stone wey he take give am.

But then Stone bore sake of 1 no go sati am wey he no dey barb why the nigga delayed like that
Wey the nigga say eno be anything he go compensate plus the lady ein digit.

But them try the number norr incorrect 😂😂

Stone bore dey come punch the nigga wey he swerve wey the punch got Angel's IP address😌😂

That was what happened. 😌
You can follow @Kwekustories.
Tip: mention @twtextapp on a Twitter thread with the keyword “unroll” to get a link to it.

Latest Threads Unrolled: