It’s romance when I cook & serve my woman. But na slavery if na my turn. Una dey mad.
It’s cute when I build my wife & help finance her dreams. But if I say she did this for me, menaskom. Una dey mad.
It’s romance if I get up late night to go get something my baby wants just because she wants it. But if na me ask my wife for food, I be demon. Una dey mad.
If my wife takes my ATM card & shops on it at will. It’s romantic. But make I chop small for my wife salary, I be tiff. Una dey mad.
If I propose on my knee to ask my woman to marry me. Na symbolism of romance. But if she kneels to feed me on our wedding day, na servitude. Una dey wetin?
My woman is stressed and having a bad day & I give her a deep tissue massage after the kind of day I had on a Construction site. Swit Lomance.
But my wife trims my nails, I be Lord Lugard. Una dey mad seh.
All of una dey mad. All of una. Not one person exempt. All of una. Una dey mad.
If una no dey mad, una no go dey shit on other people choices. How are you pro-choice until someone has a choice that doesn’t sit well with yours? Simple answer. It’s because una dey mad.
You can follow @Clan_Clueless.
Tip: mention @twtextapp on a Twitter thread with the keyword “unroll” to get a link to it.

Latest Threads Unrolled: