That Girl wey break groundnut bottle for mall
Na everybody for WhatsApp dey help her settle the matter but the Supermarket Madam no gree o
Abeg me self dey go join them settle am, I go dey update you via this thread

Person wey borrow the girl money go mall don call to ask for their money back o.
Na that one we go settle tomorrow because Supermarket Madam still dey para and wan call police like this

UPDATE, As Supermarket Madam wan calm down and was about freeing the girl
Na so pieces of the broken bottle go chuk Madam pikin for leg o
Abeg help me tell dem for house sey I no dey come home today, we must settle this new matter also