One of you who wrote a whole ass article to talk about how disappointed you were that you gave birth to a male, not a female child, & how it took you a while to warm up to him because he was male will always try to give parental advice or contribute to parenting issues on here...
E dey funny die! Die.
Especially as I don't think you took any learnings or deleted the article. The post (as well as other questionable or at least ambiguous tweets denigrating your son because he's male) is still available on DaGrin's Internet, waiting for your son to grow up to come and read.
Even if your Husband no care, e no occur to you say as folks dey misread/misunderstand the thing, e fit happen give your pikin too make him sef feel a type of way about those thoughts.

But you dey wan dey get parenting opinions.

Make I no lie you, e dey hilarious as fuck.
All to entertain and satisfy your audience who(, SURPRISE!,) don't do the same thing with their own husbands and/or kids, and dem no fit look you for face tell you why dem dey egg you on and dem no dey do am. But dem go dey follow you dey shine teeth for TL.

đŸ€ŁđŸ˜‚đŸ˜‚đŸ˜‚đŸ€Ł
You can follow @gboukzi.
Tip: mention @twtextapp on a Twitter thread with the keyword “unroll” to get a link to it.

Latest Threads Unrolled: