I don finally watch am. First, I like say na pidgin you run am. Na fresh angle be dat. Your pidgin sha get K leg
https://abs.twimg.com/emoji/v2/... draggable="false" alt="🥴" title="Woozy face" aria-label="Emoji: Woozy face"> but I sure say as you continue tins go sengemenge
2. E for fresh if you been tok about the benefits of at least 1 of the courses & wetin make each institute https://twitter.com/adebayoesther_/status/1226135019548299264">https://twitter.com/adebayoes...

Dey different from the other.
3. I gbádùn your background. My Belle dey sweet as I dey watch cos d tin dey colourful. Your makeup sef na faya.
Carry go. You dey do well Oiiin