Men dem!!!
Sharp
As short man pikin, u get plenty problem dem. Close no need for be one dem.
This thread go show u how for dress fo way way go hide the fact day u be na very short padiman.
Thread👇
First, no wear over contacting color dem. So if u short, no join choir (white 👚 , black 👖) cuz ur hight go show very badly. We all know that short choir master dem nor? Not a gud look😂.
Make ur up n down get the same color shade. E go make ur skin look longer than e be.
Second advice. Increase ur waist line. If u short, u need for give impression say ya foot dem long. E go make u look tall. So wear ur trouser on top ur waist line especially if di turk in ur shirt. Mean say if u short, for wear ur mpang under ur shithole no go make sense.
Another way for hide shortness with dressing na for wear slim close dem(not to tight though). If u short, slim close dem especially slim coat go make u look tall. But big close go just makam u dey like pikin way di buy yi Christmas close na for February.
One way fo hide shortness na for draw attention for ur up skin. If ur short, e mean say ur foot dem short so if u reduce attention for ur foot dem, u go look tall. So mostly wear u na plain pankis dem. Then up dem way get plenty design dem. E go give more attention for ur up skin
Last tip na say, no wear over long trouser dem. When u wear trouser way long pass u foot dem, e di show ur hight very badly. Wear pankis way just end 1 inch bellow ur ankle. Na the perfect length for pankis that. If the pankis over hang, u go still look short daso.
Hope say this thread helep u.
We dey together.
Ace The Tailor 🇨🇲
You can follow @georgefru.
Tip: mention @twtextapp on a Twitter thread with the keyword “unroll” to get a link to it.

Latest Threads Unrolled: