#TBT to Holico’s GUNSAFEST 2010
these girls really try sabotage Gold Diggers dema performance but you never be hard Adisco boys...
#Thread

to begin with, it was a largely successful “freak”. more schools rep that day.
den the atmosphere too be vibe pass
den the atmosphere too be vibe pass
that day we carry two performers go; Spyda 64 den Gold Diggers
@siks_gh performed earlier. man spoil there plus ein bangers. the women dey sing along den tins
but den the heat all dey the buggie side cos the PJ, Bleo, Prempeh, Augusco boys etc all pick dema mind...

wey den the organizers dey push these boys dema performances through cos dem travel from far...but we never bore cos more killer moves for stage.(credit to Tom Tom den Master Gee dems)
like play like play time dey go wey these girls too no dey mention Gold Diggers...

ah these girls want disrespect we or what? naah! we mmom we dey come kill you plus enjoyment?
Finally MC intro Gold Diggers as the last performance of the day, sanso add announcement for the form 1 girls den tins...

last performance too be where the socialization all dey happen cos these Catholic girls schools no dey give any extra time for shit. No yawa cos we ankasa, we know what we dey come do.
socliazation dey go on for back norr wey Adisco boys signal the MC sey “off the light”...

and there was darkness...
rydee the girls all for the front row start dey scream! dem pɛ dem know what dem see for the darkness inside. there norr dem on some of the stage lights...there’s a coffin moving on the stage!

no be small shouting for the hall there...rydee everybro lef the chatting come dey watch what the Adisco boys dey do for stage.
the coffin open, fire start dey comot...everybro ein mind bost! Gold Diggers start perform! audience make shook, staring in awe...

@fordjour__Snr den ein squad crack like dema head no dey that day! you’d think these guys were possessed.
Gold Diggers shut the place down!
Gold Diggers shut the place down!