Random lyrics thread: GUESS THE SONG (Nigerian Music Edition)
If you don't know a song skip
1)No need for long thing, cos you feel so good just standing by my side
2)Got my nigga B-red in the building
And we counting money, we chilling
Racks on racks until we hit the ceiling
3)Doro fine pass anybody wey doro see
Doro get pass anybody wey doro meet e o
4)All the way from Magodo
Now we 50 floors up in my condo
5)Funke Adekunle
Dolagbo and Yetunde
Rain rain go away
6)The whole thing, the pre-party, the pre-sex
Now we hit the Major League where the G's at (idk if this is Nigerian sha)
7)London girls dem fine but dem no fine pass you
Dem wan do the do, but dem no do pass you
8)This night you're looking nice
I like food and you're looking Rice
9)All your problems I know say solution na ego
Are you getting me?
Are you getting me?
10)The way your body rotate
I no go like am if I see you with another man
11)E sure for you
Baby I'm going nowhere
12)Angeli, Angelina, you dey cool my temperature
13)But my papa no be Dangote or Adeleke but we go dey ok yea yea
14)We must to settle this thing tonight, yeah
Come let us catch some feelings for night, yeah
15)This one na gbedu wey dey ja pata
Me, I no get time, I dey da pada
16)Promise Say You Go Treat Me Well Oh
Give Me The Love, No Be Kiss And Tell Oh
17)Girl you're my woman womanly
Girl you're so warm and warm and sweet
18)The way that you wine it to me oo
You make me wan spend my money oo
19)She want break up with her bobo 'cause of me
Say na only me wey she want she no wanty nobody
20)But you don't really understand
That you're beautiful, just the way you are
21) Never waste your time, never let you go
Talk down, back-to-back, you're the best I know
22)Eledumare bless you with body oh baby oh
StarBoy go bless you with money oh omoge oh
23)Every night, every day
Every day, me go need my baby to call on me
24)Take me, take me everywhere you want to go
Oh tell me, tell me everything I want to know
No lie, no no lie
25)One bottle of dogoyaro (Dogoyaro, dogoya)
My baby from Colorado (Colorado, Colora)
26)Just let me know
If you no wan do again
I no go disturb you
I no go stress you
27)Finna give her all the touching 
And the loving that she needing yeah
28) werey lo ba de ee
To get this money to dey ball every night and day
29)Bow down and pray for mercy
Whenever you come near me
30)Baby carry me dey go
Baby
Carry overload
Baby
Shey the thing enter dey body o?
31)Omo you smoking hot, burning rizzla
Pass the light, pass the liquor
Love you like chicken pizza
done? ok then follow me xx :)
You can follow @mellypops_.
Tip: mention @twtextapp on a Twitter thread with the keyword “unroll” to get a link to it.

Latest Threads Unrolled: