Your wcw ein apartment building get cockroach problem. Everybody for sort 100 cedis per one-in-a-room for fumigation. She ask you, you too you no get. So Abeiku wey dey opposite ein room sort for am. You no dey like that thing so she no tell you.
Rydee them fumigate the whole building wey she no fit stand the scent. So she call you sey she dey come over. You no see am since Friday so you too you miss am. Your plan be sey you go smuggle am enter your house sekof if old girl see e go worry you.
You manage do. Everybody for house bed. Except your kiddie bro sekof you then am dey share room. So he dey the sitting room dey watch movies on your laptop sekof you dey like privacy plus your woman. Kiddie bro be cool guy, he dey understand. But he too he taya. He wan sleep.
Your wcw too pick ein mind before she come. Ein plan be sey she go lie you sey you damage am tonight during the gbrrs so she no fit move. So by force she for spend the night. You no know of the plan. So your mind inside she dey come collect strokes go. Sagaa.
3 a.m. Your kiddie bro watch Avengers Endgame like three times. He taya. He no understand why you no call am. He for come bed sekof if old girl wake up for ein 4 a.m prayers wey she see am she go bore. He come knock. For the door ein back you dey beg your wcw sey make she tinop.
"Paa Kwesi, I can't. You've really damaged me today."

Your eye get but you know sey this be dangerous situation. Kiddie bro dey knock. Mommee go tinop soon. The gate man no lock gate sekof e dey sleep dey wait you make you commot plus small madam. You too you pick your mind.
"Paa, I want to come and sleep, I have mock tomorrow."

Your kiddie bro dey prepare for BECE but your wcw no wan make e bed. So you shon dey beg am. You commot wey you tell your kiddie bro sey make e give you ten minutes. You komot your cell wey you call uber.
"Abi you say you can't walk?" you ask the shoddy.

"yeah, you really blazed me tonight oh. Hm. Am I a thief or...what are you doing?"

She conf sekof she no expect sey you go carry am.

"I'm carrying you. Your uber is waiting for you."

Your girl start panic. Ein plan make beans.
She no like the way you dey carry am, but she no fit complain sekof she 'no fit walk'. You carry am catch the gate wey the gate man tinop.

"Small madam, you dey sick? Or Papa Kay show you krakye powers?"

Your gate man dey love talk anyhow sekof e get your keys plenty.
You put your wcw inside the uber. She try ein last plan.

"Paa Kwesi, how do you expect me to climb up to my room?" crocodile tears dey ein eyes inside. You dey feel mɔbɔ but your kiddie bro too dey want sleep.

"God will provide."

The driver start move.
"Herh small master you be wicked oh. How you fit make she go house in...oh madam good morning. I didn't see you coming outside."

The gate man dey talk wey your old girl komot so he change ein sentence. You turn. Your mommee dey stand your back dey watch you.
She no talk plenty.

"Get inside. And lock the gate."

You start vex sekof you know sey you dey inside trouble plus am. But that no be your only problem. Morrow your kiddie bro go sleep for ein paper ein back sekof you no make e rest.
Your woman too go get asthma sekof you make she go sleep inside room plus chemicals.

Wey on Sunday them go call you in front of everybody for Amazing Grace Evangelical Ministries for prayers sekof your mommee go report you to the pastor. All sekof you no get 100 cedis.
You can follow @afadjato.
Tip: mention @twtextapp on a Twitter thread with the keyword “unroll” to get a link to it.

Latest Threads Unrolled: